God never go vex,
So this matter we dey take do long,
e no hia.
god never go vex,
the way you position your thigh,
I swear give you,
he never go vex.
Check like pajamas be the movement.
as you dey wan take time,
i never go vex.
This one no fear dey inside,
no be anything i take do you.
we base,
that one god no go vex.
No comments:
Post a Comment